Join in on the infectious melody of “WhatsApp” by Vibez Inc., Seyi Vibez featuring Bloody Civilian, and sing along to the captivating lyrics below.

Seyi Vibez & Bloody Civilian – WhatsApp Lyrics

Who be that guy wey dey text you
I no dey check your WhatsApp
That’s not my thing baby
I no like talk wetin go vex you
Main reason I dey make you dey wet
I no wan loose you to another mugu
Aiya Sara wale
Ara mi ti wa lana
Aiya you high me like monkey tail
You make my thing ejaculate
I no fit dey musturbate
Jekin wole ma ka tan le
You must give me accolade

Afurimghinanya
I wan know your family
Promise nah galilee
Bami for nnagi
I go call sunny ade
Ebenenezer obey
Only you fit hold me down

Who be that girl wey dey text you
I don’t like bullshit
I don’t like nonsense
I don’t like sharing
Oya come wha you say
Asking me how did I get this way
Seyi, sometimes you’re not the vibe
When you saw me
I know you saw me with my bros
(With my bros )
Tell me say you get hoes
But I smell them with my nose
(With my nose)
I no like relationship wey go keep me on my toes (on my toes)
Are you gonna make me sweat
Or show me love instead
Afurimghinanya
I wan know your family
Promise nah galilee
Bami for nnagi
I go call sunny ade
Ebenenezer obey
Only you fit hold me down