Vibe to this new song words to words from Nigerian artist Fireboy DML called “Every Day” with the song lyrics, check it out below!
Fireboy DML – Everyday Lyrics
Intro
Ob’ Obah!!!
Wha dem a say?
Pre-Chorus
Tell me “where you dey?”
La ti Satide
I go meet you there
‘Cause I miss you everyday
Call me any day
I’ll be on my way
I’m one call away
No matter the situation
Chorus
Girl I’m not sure
If my action don dey too much
I love you with passion
Jessica, Jennifer fa mi la sọ
Auzubillah no more fornication
Duro na baby ma so
Girl I want some
I say na you, only you, I wan dey sanction, ye
Omo yapa for my catalogue
But na only you wey I want for my mansion oh
Verse
Girl I’m not here to dey confuse you
Girl I’m only here to dey convince you
That I love, that I need, and I miss you
Me I love your body and your melanin too
Follow me go, givе me ginger
Taking me high whеn my energy low
I never love you finish oh
Don’t leave me Oroma, ah
Baby let me take you to Ibiza
Let me put a ring around your finger
If you let the memory to linger
I will give you anything you want
Gba ko je
And I go gallant, I no go fear
You do me tungba but I don’t care
I’m in my feelings and I just wan make you know
Pre-Chorus
Tell me “where you dey?”
La ti Satide
I go meet you there
‘Cause I miss you everyday
Call me any day
I’ll be on my way
I’m one call away
No matter the situation
Chorus
Girl I’m not sure
If my action don dey too much
I love you with passion
Jessica, Jennifer fa mi la sọ
Auzubillah no more fornication
Duro na baby ma so
Girl I want some
I say na you, only you, I wan dey sanction, ye
Omo yapa for my catalogue
But na only you wey I want for my mansion oh
Leave a Reply